Stats: 26929 0 members, | Posts: 1783 | Date:5th December 2025,

    

                   
                 
         
 
     

If mosquitoes dey worry for your house no go dey worry yourself….do this

By - - [ Health ]

If mosquitoes dey worry for your house no go dey worry yourself. Wetin you just need to do na to get just one clove of garlic wey you go put under your pillow and the rest na super story.